Zinoleesky – Call of Duty

Zinoleesky – Call of Duty

Download Zinoleesky – Call of Duty on Loadedbeatz. Free Mp3, Mp4 and lyrics below 👇

Download Free Zinoleesky – Call of Duty” MP3 AUDIO | MP4, Lyrics & Skull 320kbps + [Instrumental] Music On LOADEDBEATZ

DOWNLOAD LATEST MUSIC

Another exclusive song call of duty from songwriter and rapper zinoleesky

Add this piece of music Call of Duty to your song list Listen and download to your playlist…….

About
Artist: Zinoleesky

Album : Call of Duty
Released: 2022
Genres: hip-hop

Stream and download the music MP3 and MP4 Below 👇

DOWNLOAD AUDIO

Watch the official music video below:

Zinoleesky – Call of Duty Full Lyrics below:

Intro
(Drink garri, welda your brain go calm down)
(I dey smoke igbo?)
Hmmm hmmm
Hmm hmm
Niphkeys

Verse 1
I be person pikin
I get feelings too
My mind is split in two
I love you but I love sleeping too
Girl you can just tell me, if you cant deal with you
So many other guys won chill with you

Bridge
Now I just want to marry her
Wan buy her designers
Check your window, ka rira
It’s been like 4 days ta rira
I don upgrade my terminal
2 shorties mapami now
You know say I sabi now
My song is sweet like ribena

Pre-Chorus
Mummy and daddy jo
Boys and girls jo
Omode kpelu agbalaga
Oloyun ton lo si ante natal
Anywhere me I go
Say dem love my flow
Dem say Zino getti lamba
Omode wey gettie raba ahh

Chorus
I be inside playing call of duty
Loving you be my call of duty
Say for loving two, I’m guilty
This all I’m wanting
Simisola wants S#x
I’ve gotten a girl obsess

Verse 2
Girl, you have to bring your friends
‘Cause they all have to meet my friends
And we have a show by ten
So, we have to leave by then
Oh, abi dem no get idea
But I no too dey show myself

Bridge
Now I just want to marry her
Wan buy her designers
Check your window, ka rira
It’s been like 4 days ta rira
I don upgrade my terminal
2 shorties mapami now
You know say I sabi now
My song is sweet like ribena

Refrain
Mummy and daddy jo
Boys and girls jo
Omode kpelu agbalaga
Oloyun ton lo si ante natal
Anywhere me I go
Say dem love my flow
Dem say Zino getti lamba
Omode wey gettie raba ahh

Bridge
Maa poltergeist I sneak up on you
Me I no fit give up on you
Abi make I use ninja
Baby mabami ja

Outro
It’s like playing call of duty
Loving you be my call of duty
Say for loving two, I’m guilty
Timi jay on the track

Follow Loadedbeatz for more Exclusive songs. Also join our telegram channel Loadedbeatz Musics 

COMMENTS