Victor AD – Why ft. Erigga

Victor AD – Why ft. Erigga

Victor AD – Why ft. Erigga Download Free mp3 and mp4

Download Free Victor AD – Why ft. Erigga” MP3 AUDIO | MP4, Lyrics & Skull 320kbps + [Instrumental] Music On LOADEDBEATZ

Another exclusive song Why from songwriter and rapper  victor AD in collaboration with erigga

Add this piece of music to your song list Listen and download to your playlist

Stream and download the music MP3 and MP4 Below 👇

DOWNLOAD AUDIO

Victor AD – Why ft. Erigga Full Lyrics below:

It′s Victor AD na na na

Bros E for better if them slap me
Say e for better make dem throw me punch
I just got back from London
Aih! my people still dey sell their vote
For bag of rice wey no carry beans
The food no go complete if e no carry meat

Aih
Before I see welcome to Nigeria
Na blackout I take know say I dey Nigeria
It’s so painful
Say the story no change at all
And it′s so painful
Say the leaders no change at all

I believe say you get the voltage and power to rise when I fall
Na the reason why I put you there
I believe say you get everything to make this people tall
Na the reason why I put you there

And now you don dey break my heart
Say, make the people cry
No be the reason why I put you there
And if I get the power to change it, I go bring you down
But who next I go put for there?

And I say
Oh why? oh why? oh
Oh why? oh why? oh
Eheh
Oh why? oh why? oh
Oh why? oh why? oh

What if I tell you ‘I was right’
And I tell you ′you were wrong?′
That everything will be alright
But only inside my song
You will find peace of mind
Because in a crazy world
Who everybody dey call craze, na em normal
Check Instablog

Which country for this world dey use 50 years do light
I dey London dey drive, I no even use full light
Cause everywhere bright
Even bright pass we leaders
For their mind, we be smallie with primary three reader

Tobore say he dey go stadium
Na big kolo
As we dey see am so, e wear reach for party polo
So when you feel say you dey fool us with yeye promise
We dey fool you too
Your lies dey make us wan vomit

I believe say you get the voltage and power to rise when I fall
Na the reason why I put you there
I believe say you get everything to make this people tall
Na the reason why I put you there

And now you don dey break my heart
Say, make the people cry
No be the reason why I put you there
And if I get the power to change it, I go bring you down
But who next I go put for there?

And I say
Oh why? oh why? oh
Oh why? oh why? oh
Eheh
Oh why? oh why? oh
Oh why? oh why? oh
As e dey pain me eh

COMMENTS