Pheelz – Finesse Ft BNXN

Pheelz – Finesse Ft BNXN

Download Pheelz – Finesse Ft BNXN mp3 and mp4 on loadedbeatz

Download Free Pheelz – Finesse Ft BNXN” MP3 AUDIO | MP4, Lyrics & Skull 320kbps + [Instrumental] Music On LOADEDBEATZ

Another exclusive song finesse from songwriter and rapper pheelz in collaboration with BNXN

Add this piece of music to your song list Listen and download to your playlist

About
Artist: Buju ft pheelz
Music : finesse
Released: 2021
Genres: Naija hip-hop

Stream and download the music MP3 and MP4 Below

DOWNLOAD AUDIO

Pheelz – Finesse Ft BNXN Full Lyrics

Verse 1: Pheelz
And I’ve been living fast life but I see it in slow mo (Olohun)
Oh no
And you see my lifestyle like a G’s in the turbo (For sure)
See many people dey outside wey dey feed man zobo (bobo)
Oh no (Oh no)
And me i stand dey defend like Joseph Yobo
Bad girl say she wan Netflix and chill
So I ja ticket give am warning
If you fall in love, clearly certain
You go chop breakfast I’m not capping
Can you see dribble, Amokachi
I’m not faking this no fugazzii
You see these feelings I’m not catching
Omo ope stand fit I just won dey

Chorus – Pheelz & BNXN
Ahhh, finesse (Ge ge ti)
If I broke na my business (Ye ye)
Ama shana e go bright o (Ge ge ti)
Folake for the night o (Ge ge ti)
Ahhh, finesse (Ge ge ti)
If I broke na my business (Ge ge ti)
Ama shana e go bright o (Ye ye)
Folake for the night o (Ge ge ti)

Verse 2 – BNXN
F-I-N-E-S-S-E
Fit be the reason why your bobo won dey jealous me
E fit won dey take am serious, I dey do TOSS P
No fit to resonate, I’m on a different frequency
Ahn-ahn
I don’t think it’s necessary
I’ll be down with that somebody that can do like me
Mehn I be like Mo’ Salah coming off the right wing
I’ll go through your defender, you no need to tell me
I must finesse
And you know sey me I must net
Na your kele I go carry go
If me I get money pass you
If you’re not careful oo
Finesse
You know say me I must net
Na your kele I go carry go
If me I get money pass you
If you’re not careful oo

Chorus – Pheelz & BNXN
Ahhh, finesse (Ge ge ti)
If I broke na my business (Ye ye)
Ama shana e go bright o (Ge ge ti)
Folake for the night o (Ge ge ti)
Ahhh, finesse (Ge ge ti)
If I broke na my business (Ge ge ti)
Ama shana e go bright o (Ye ye)
Folake for the night o (Ge ge ti)
Ahhh, finesse
If I broke na my business
Ama shana e go bright o
Folake for the night o
Ahhh, finesse
If I broke na my business
Ama shana e go bright o
Folake for the night o

Outro
Ohh ohh ohh ohh
Ridimakulayooo (Rii)
Ę ma fę jo mi sun oh (oh sun gba la ja ja)
Ę ma fę jo mi sun oh

COMMENTS