Bella shmurda – New born fela

Bella shmurda – New born fela

Download Bella shmurda – New born fela  on Loadedbeatz. Free Mp3, Mp4 and lyrics below 👇

Download Free Bella shmurda – New born fela” MP3 AUDIO | MP4, Lyrics & Skull 320kbps + [Instrumental] Music On LOADEDBEATZ

Another exclusive song New born Fela from songwriter and rapper Bella shmurda

Add this piece of music New born fela to your song list Listen and download to your playlist…….

About
Artist: Bella shmurda

Music : New born fela
Released: 2021
Genres: Naija hip-hop

Stream and download the music MP3 and MP4 Below 👇

DOWNLOAD AUDIO

Bella shmurda – New born fela Full Lyrics below:

Aya-ya-ya, aya
(Uhn)

Used to the good life
I never pray for the bad time
You know money good sha
Anythin’ wey stress, I no like sha
No thank me, don’t mention
I just wanna love you intentional (love you intentional)
No pressure, no tension
I just wan love you exceptional (love you exceptional)

Motherfuckin’ Babylon
I no stop ’til I get enough
I no wait, my journey long
Make the money full pass burdilon (take your motherfuckin’ go)
I know girls wey dey use toy
I no care, baby, na your choice
And, I fit but you Don Perignon
Nobody go run your marathon

I be the new born Fela
Story teller, battery charger
Baby pana, for my matter, use kayamanta
I know the matter, the matter don’t matter
I be Naija don dada (dada)
Baby, sho wapa?
Emi kon Fela (fela)
Call me jigga (jigga), I no get dada (dada)
Love my cigar, do re mi fa so
Kalakuta ni mo wa sha
Hello oh

Oya, kilotun fe so?
Abacha oh
Kulu-kulu so o, mi o gbo won
Oya, kilonso oh? Mi o ran wan
Mi o l’ejo, mi o konto
Gongo aso, kutupa awu
Wangelewa t’oba rimi l’oru
Aye nlo t’oba rimi l’Osun
Kos’ewu, na me go ball you

Motherfuckin’ Babylon
I no stop ’til I get enough
I no wait, my journey long
Make the money full pass burdilon
I know girls wey dey use toy
I no care, baby, na your choice
And I fit buy you Don Perignon
Nobody go run your marathon

I be the new born Fela
Story teller, battery charger
Baby pana, for my matter, use kayamanta
I know the matter, the matter know matter

Jesu go to Calvary
No alawee, just for your sins
Don’t make me your enemy
(Many things I see, life k’oma easy)

Follow Loadedbeatz for more Exclusive songs. Also join our telegram channel Loadedbeatz Musics 

COMMENTS